Ayra Starr - Commas (lyrics)

❤️ Subscribe to Monstafluff Music: 🕋 Download / Stream: 👍 Song: Ayra Starr - Commas (lyrics) ⚫️Ayra Star 🏮 Monstafluff Music: 🎤 Lyrics: Ayra Starr - Commas Verse 1 Na which kind life were I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Pre-Chorus Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me Chorus Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I’m allergic to sokuso I’m not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I’m not ready for confusion, oh Verse 2 Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go Fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Pre-Chorus Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me (Oh) Chorus Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I’m allergic to sokuso I’m not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability on gbona (On gbona) Everything na connection I’m not ready for confusion (Confusion) Outro Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas 🍁 Wallpaper: 🧧 For business inquiries and other issues please contact monstafluffmusicnetwork@ #ayrastarr #commas #lyrics
Back to Top