Asiwaju (Lyrics) - Ruger
Ruger - Asiwaju (Lyrics)
For more quality music subscribe here ➡
We’re on Spotify ➡
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
✖ Stream / Download:
✖ Follow Ruger:
@rugerofficial
🎤 Lyrics:
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo nimi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns andtheswords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m ur dad I’m ur uncle I’m ur popsy
I be old man no go Dey call me gen z
Bredda see
steady giving them gap mo ti lo far
They can never near me
As my lobo lobo just go
My oyinbo wife don show
Omo my polo white my face show
Sweet boy for life you don know
Your serious babe Dey worry my phone
E don Dey sup for back you don’t know
Everyday we Dey run am on code
You supposed to know how the thing go huh
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jean
sMan too wise I no fit loose that cheese
Oluwa Thunder my body with blessings
Ogbeni ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cookthat thing
Who dey che who dey check am Oya look dat thing
Face white yansh black I rebuke that thing
Make nobody try stress me I no be jjc
I don’t know if you get it
On a top rating affiliate with the best team
You wan race mewe no Dey do the same thing
Canoe no be jet ski
Omo you say Wetin
No go reason me less
Omo you go chop craping
I do it diligently
Wonlemi won o le ba mi
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends.
➡
➡
➡
➡
➡
➡
Send your submissions:
#Ruger #Asiwaju #lyrics
Tags:
asiwaju,
asiwaju ruger,
ruger asiwaju,
asiwaju lyrics,
asiwaju ruger lyrics,
asiwaju lyrics ruger,
ruger asiwaju lyrics,
ruger lyrics asiwaju
3 views
222
36
2 weeks ago 00:55:23 1
What Did Charles Hall Discover About TALL WHITES Alien Residents?
2 weeks ago 00:04:02 1
METRIC - Synthetica (Official Video)
2 weeks ago 01:06:01 1
THE SCARIEST VIDEOS That Psychiatrists Doesn’t Want To Watch
2 weeks ago 00:03:10 1
Paramore: crushcrushcrush [OFFICIAL VIDEO]
2 weeks ago 00:36:09 1
Why Fun Projects Are the Key to Saving This Building
2 weeks ago 00:06:46 1
Do You Want to Leave Me, too? | WMSCOG, Church of God
2 weeks ago 00:29:54 4
Трофейная Охота на Кубанского Тура | горная охота | СпектрОптик
2 weeks ago 00:31:50 1
The Insane World of Mega Rich Pastors
2 weeks ago 00:07:02 1
Торт Ферреро Роше тает во рту! Просто и очень вкусно!
2 weeks ago 00:24:48 2
Jim Caviezel on Darkness, the Devil, Hollywood, and Sacrifice
2 weeks ago 00:08:17 2
ufo sightings worldwide: 3 Super ufos caught on camers over Phoenix sky
2 weeks ago 00:32:17 2
The Dark World of Megachurches
2 weeks ago 00:05:38 14
К Неизведанному (Полная версия, Suno, Kling, Fooocus, ClaudeAI, VideoAI, MusicAI)