Stream/Download ATTENTION:
-----------
Follow Soundz
Instagram:
Twitter:
TikTok: @UC_rv3TYTAaBjJCr6BL-6Atg
-----------
Lyrics:
Fuuuuuu Funwon
Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go Dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter
(Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I Dey push your P
Cause I like (Q)you a lot
Eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee
Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e
(Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh
(Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you
(Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title
(Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ahahahahaaaah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no Dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don Dey waste na aaaa
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys Dey your dm
But no gree no greee
Ohhh walahii
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko Ooh
Oh Annabella you Dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Ohh Annabella
Mo ma Sara organize ehh
Na aa Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella
Soundboyfidigyaldem
Fuuuuuu Funwon
#SoundzAttention #Oromaideypushyourp #shoppingatibabygirllifestyle
1 view
711
214
3 weeks ago 00:54:45 1
МотоВесна 25: «Когда в павильоне больше блогеров, чем тормозных дисков»
3 weeks ago 00:05:41 1
ЕСЛИ БЫ НЕ ТЫ. Александр Рыбинский и Алина Апетёнок. Текст+аккорды
3 weeks ago 00:08:29 3
Жопа Хэнка (Официальное видео)
3 weeks ago 00:50:40 1
Загадка скрипок Страдивари -документальный фильм Violin Stradivarius
3 weeks ago 00:26:11 1
Beautiful Repentance | World Mission Society Church of God
3 weeks ago 00:07:43 1
Path of Exile 2 OPTIMIZATION Guide - BOOST FPS, Fix Lag & FPS Drops on ANY PC📈 / Best Settings!✅
3 weeks ago 00:20:54 1
4 best dessert recipes in cups
3 weeks ago 00:15:09 8
Бандиты из ФСБ: миллиардеры, которые продали Россию
3 weeks ago 00:11:24 1
Stylized anatomy sculpt #zbrush #speedsculpt #3d
3 weeks ago 00:05:23 4
ЭЛЕМЕНТАЛИСТ Урон Молнией СУПЕР ДАМАГ И ВЫЖИВАЕМОСТЬ!!! Расколотый мир 32-33 (80-82) Grim Dawn
3 weeks ago 00:04:51 6
Голгофа | Оля Андрощук & Марк Наконечний | Official video 2025 #страждання #українською #пасха
3 weeks ago 00:03:16 1
How to Draw a Spider Easy Step by Step
3 weeks ago 00:05:56 1
КАК ТАК?! Пенсионерку на самокате ГАИ оштрафовала: она была без прав
3 weeks ago 00:13:20 3
Оптимальная электрика в доме / ВСЕ, ЧТО НУЖНО УЧЕСТЬ!
3 weeks ago 00:06:48 1
ОШИБКА, КОТОРАЯ УМЕНЬШАЕТ УРОЖАЙ! Капля этого порошка всё исправит! Чудо-порошок из мусорного ведра.
3 weeks ago 01:15:19 1
Самая красивая мелодия в мире...ВОССТАНОВЛЕНИЕ НЕРВНОЙ СИСТЕМЫ! Неземная Музыка Сергей Грищук
3 weeks ago 00:22:14 6
✨Жесткая правда о женщинах | Ницше✨
3 weeks ago 00:06:13 1
DIRKSCHNEIDER & THE OLD GANG - It Takes Two To Tango (Official Music Video)
3 weeks ago 00:08:45 1
TXT Answer The Web’s Most Searched Questions | WIRED
3 weeks ago 00:38:46 10
Все что тебе нужно знать об Анне - Теккен 8 Анна гайд | ByShao
3 weeks ago 00:17:34 1
FULL Alex Ovechkin Celebration Ceremony After Record-Breaking Goal No. 895
3 weeks ago 00:05:55 1
Первая и очень важная подкормка клубники весной!
3 weeks ago 00:00:00 1
НОВОСТИ - пошлины Трампа, конец Конички, кидалово на kickstarter, анонсы, новинки 2025 | Geek Media